Paul Okoye new lover Ivy Ifeoma and her hypeman sends a message to h@ters, few hours after Paul unveil her as his new lover.
In a new video making wave on social media platforms, Paul Okoye new lover and her personal hypeman sends message to her h@ters.

‘’We are outside, we are chilling cause e dey pain them’’ the hypeman said.
Watch video below and see some comments from netizens.
@Adanze ‘’don’t be rude to your online in-laws.
@Apimax ‘’just dey play, go and ask Cuppy and co two seconds Nigeria don scatter una relationship. E go soon pain una.
@Ogechi ‘’don’t mess with online in-laws sha… just stay on code ooo before dey will come for you.
@Whiteee1 ‘’This one never sabi how dem go take drag her, we no wan hear say you get mental health issues oo. You better keep shut dey date your Paul.
Read Also: DJ Cuppy disclose she have inherited all of Ryan Taylor children’s.
@Bigtobychase ‘’for all this fine babe wey they outside Nigeria na this tiny rope Paul see Nawa oo.
@Nelly_barracks ‘’calm down e no dey pain anybody na over sabi dey make breakfast hot pass.
Omo 2 seconds Nigerians don put eye for her matter, hmmm Nigerians dey vex oooo.
Always stay tune with us for more trends and celebrity gist/gossips. Subscribe to our YouTube Channel @Itootalk Tv.